Forgive Me by Lordeyang & Damo K Full Lyrics Download | MusicBox Forgive Me by Lordeyang & Damo K Full Lyrics Download

Forgive Me by Lordeyang & Damo K Full Lyrics Download


Homepage » Forgive Me by Lordeyang & Damo K Full Lyrics Download

Full Lyrics/Song: Forgive Me by Lordeyang & Damo K

On Musicbox

{Lyrics}

(Pre-Chorus)

Family forgive me oh
If you been love me before but now u do not anymore make you forgive me oh
See I don leave road wey una show me
I no willingly
If you been love me before but now u do not anymore make you forgive me oh

(Verse)

Me na learner
Me nah…
hey woebetide you
If do me funny I ll go Mike Tyson
Cus time when I shine I no go shynee likely
No put kuli kuli in my miinimie
My jiggy no be joke
I’m heat and cold
Wyn me Wyn me?
Ahh I love who show me love
I’m Music and Love
No wyn me Wyn me
I’m in my comfort zone

(Chorus)

Chiejina God protect my soul
If I call you on the phone
Chiejina God protect my soul
Holy Ghost come and take control
Of my body oh and my soul
When I Dey move I no get control
When I Dey move I no get control

(Verse)

Family forgive me
If you love me before but now you do not anymore make you forgive me
I never day for comfort zone
For this journey make I no miss road
If you love me before but now you do not anymore forgive me
Human beings are not perfect you know
A lot of things was said in your absence you know
And I thank God I’m still present you know
I have to do what I have to do
I day face challenges too
My girl wan buy jeans too
No be say I reason you
Still on still I still get you

(Chorus)

I’m in my comfort zone
Chiejina God protect my soul
If I call you on the phone
Chiejina God protect my soul
Holy Ghost come and take control
Of my body oh and my soul
When I Dey move I no get control
When I Dey move I no get control

(Outro)

Family forgive me
If you love me before but now you do not

That Is The Forgive Me by Lordeyang & Damo K Full Lyrics Download and also visit this link to

DOWNLOAD THE SONG HERE: Forgive Me by Lordeyang & Damo K


Finally, PLEASE Listen, or Download, and Share this post to your Facebook, and Please comment below! PLEASE

Upload Upload Your Song


About Francis Abel 550 Articles
A Song Lover, Love Learning And A Christian.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*